Chukwu!
Baba God!
You don do am again oh!
When man talk say e no fit happen
When dem say the road don block finish
Baba You show up, You show Your power
Wetin man call impossible
You turn am to testimony
Na You wey dey reign forever
You Did It Again oh Lord
You Did It Again
You Did It Again, You Did It Again
Chukwu, You Did It Again
Big big way, beautiful way
Baba God, You Did It Again
You Did It Again, You Did It Again
Almighty, You Did It Again
When e no make sense to man
Jehovah, You Did It Again
From the beginning to the ending
Your mercy dey follow me
Every battle wey I face
You turn am to victory
Na You be the God of breakthrough
The One wey no dey fail
You Did It Again for me
You Did It Again oh God
You Did It Again, You Did It Again
Chukwu, You Did It Again
Big big way, beautiful way
Baba God, You Did It Again
You Did It Again, You Did It Again
Almighty, You Did It Again
When e no make sense to man
Jehovah, You Did It Again
Hallelujah!
Thank You Jesus!
You worthy of all the praise!
Glory to Your name!
You Did It Again
Baba You Did It Again
Thank You Lord
You Did It Again