(Oya!)
Is jayjaymax again, the man from mars!
Worldwide, are you ready?
Football gbedu don drop, clear road!
Different country dem gather, dem dey come from far
To play this game wey dey sweet, no be war
Every player get dream to carry the cup
But na only the best team go climb to the top
From Brazil to Naija, the world dey look
Watching the match for home, we dey write the book
(No dulling!)
World Cup, we are watching worldwide!
Every goal, every kick, with pride!
Only God Almighty know who go win the Cup
But jayjaymax say, make we turn it up!
Oya goal! Goal! Goal! We dey celebrate!
jaymax entertainment, 100% great!
Some dey complain, some dey shout for TV
But the ball is round, e no easy, believe me
Odogwu player dey run, the keeper dey sweat
Every country dey pray make dem shake the net
Man from mars say, no need for wahala
This is nice entertainment, ginger the color!
(Chai, e choke!)
World Cup, we are watching worldwide!
Every goal, every kick, with pride!
Only God Almighty know who go win the Cup
But jayjaymax say, make we turn it up!
Oya goal! Goal! Goal! We dey celebrate!
jaymax entertainment, 100% great!
Jayjaymax say so!
Man from mars, we out!
(Ah-ah, see gobe!)
100% nice entertainment, oya!