Just Imagine
Mm... mm mmm.....mm.mmmm.Bobai Fidelis ehh ehhhh eee eeee ehhh ehhhJust imagine, Nigeria, giant of Africa,Just imagine, Naija of all people.Just imagine, Nigeria, giant of Africa,Just imagine, Naija of all people.
Just imagine... (ehh ehh)Just imagine... (ohh ohh)Just imagine... (ehh ehh)Just imagine... (ohh ohh)
Just imagine road wey no good everywhere,Bridge don spoil, people dey live for fear.To travel from city to village na prayer,Bad road don turn every journey to nightmare.
Just imagine... (ehh ehh)Just imagine... (ohh ohh)Just imagine... (ehh ehh)Just imagine... (ohh ohh)
Just imagine, Nigeria, giant of Africa,Just imagine, Naija of all people.Just imagine, Nigeria, giant of Africa,Just imagine, Naija of all people.
Nigeria go better, this na our cry.Nigeria go better, this na our prayer.One love, my people, make we stand together.Bobai Fidelis... we move!