Frobits
🎵 A song made on Frobits

Obidient We Stand (Remix)

0:000:00
Download
Reply with a song
Lyrics

Omo! Make we gather for N.D.C!
The Big Shark don form am!
Peter Obi and Kwankwaso, we go dey OK!
New Nigeria dey here oh!
Every four years same wahala dey repeat
Politicians dey promise but we never see am complete
Youth dey hungry, light no dey, fuel cost scatter
But this time around,we no go gree for butter
Peter Obi and Kwankwaso,na the men wet sabi structure
No be talk talk,dem get track records proper
Anambra and Kano boys wet turn state to better
Now dey wan do same for the motherland, e choke!
New Nigeria is possible oh!
Make we get am right this time, no be joke!
Peter Obi and Kwankwaso,çarry we go there! We go dey OK!
No more suffering, no more wahala everywhere
New Nigeria is possible oh!
Youth dem ready we go vote, we no ho fall our hand
Peter Obi and Kwankwaso,na the men for the plan!
Let's go there! We go dey OK!
From Lagos to Abuja,from kano to PH
Everybody don tire for the same old play
We wan see school wey work, hospitals wey dey save
Road without potholes,NEPA wey no misbehave
E no dey do eye service,e no dey spray money
E wan build system,make Nigeria turn honey,Job go dey for Naija youth
Obidient movement,we stand for wetin dey right
This election,we go shine our light!
New Nigeria is possible oh!
Make we get am right this time, no be joke!
Peter Obi and Kwankwaso,carry we go there! We go dey OK!
No suffering,no more wahala everywhere
New Nigeria is possible oh!
Youth den ready, we go vote, we no go fall our hand
Peter Obi and Kwankwaso,na the the men for the plan!
Let's go there! We go dey OK!
Naija we go get am right!
Peter Obi! New Nigeria is possible oh!
Let's go there! Our mumu don do!
Vote for N.D.C, is the party!
The Big Shark, I hail!

More songs by Pdorwalter Listen to songs created by others
FROBITS