Ayy... natotela cry
Mukwai... e pain me
You left me standing there alone
No money, no love, just pain in my bones
I dey cry, I dey cry, I no fit control
My heart dey scatter, e don break my soul
Wetin I do wrong? Abeg tell me oh
You comot leave me, now I dey suffer so
No food for pot, no smile for face
Just tears wey dey fall, leaving empty space
I dey cry, cry, cry
My heart don break, I wan die
You left me broke, left me dry
Now I dey cry, cry, cry
Mayo! This pain e too much
I dey cry, cry, cry
Remember when we dey laugh together?
Now I dey here dey cry for weather
Pocket empty, heart empty too
Everything I had, I give am to you
Now you don go, leave me for street
No money, no love, I no fit compete
Ifwe we dey plan future, we dey dream
Now e remain me alone with this scream
I dey cry, cry, cry
My heart don break, I wan die
You left me broke, left me dry
Now I dey cry, cry, cry
Yoh! E pain me bad
I dey cry, cry, cry
Muli shani...? I no dey fine
Just tears, tears all the time
Ayy... natotela cry