Frobits
🎵 A song made on Frobits

Nigeria Needs You

0:000:00
Download
Reply with a song
Lyrics

‎(Bow! Bow!)
‎X-TO VIBES Drop it (Grrr!)

‎(Verse 1)
‎(Sorrowful flute)
‎Chukwu God... abeg answer us oh
‎(Soft talking drum)
‎Naija dey bleed... everyday
‎E don tey wey we dey suffer for dis land oh
‎Innocent blood dey flow like river for street
‎Mama dey cry, her pikin never return
‎Corruption don scatter everything we build
‎The people wey suppose protect us
‎Na dem dey cause all di wahala sef
‎Sacrifice everywhere, ritual killing
‎Young life wasted, future don quench
‎Nigeria, my land,
‎Killing don taya, corruption don grow
‎Innocent lives gone, like leaves in the wind
‎We need a change, Lord, make it begin
‎God of mercy, hear our cry tonight
‎Shine Your light, heal this land, make right
‎Nigeria, my land, we no go give up yet
‎We need Your intervention.

‎(Chorus)
‎(Flute melody with backup vocals crying)
‎We cry for change, Nigeria, can you hear our pain?
‎Blood on every corner, dreams washed away by rain
‎Corruption sell our tomorrow, power feed on the weak
‎We need a change, we need it now
‎Tired of the tears, tired of the vow
‎Rise up, my people, let the truth be known
‎Nigeria deserves better than bones and stone
‎How many more graves? How many more tears?
‎How many more years we go live in fear?
‎The system break, the weak dey pay the price
‎While truth dey hide, and lies dey wear nice
‎Too many tears, too many graves...

‎(Verse 2)
‎Politicians dey chop money while we dey hungry
‎Blood money dey flow from top to bottom
‎No justice for the poor man pikin
‎Rich man children dey drive pass corpse for road
‎Na only prayer remain for us now
‎Cos the system don totally collapse
‎Yoruba, Igbo, Hausa - we all dey suffer
‎This evil government no get conscience at all,
‎Schools lock, hospitals empty, but pockets full upstairs
‎Promise after promise, but hope dey wear thin
‎Brother kill brother, power make man blind
‎Sacrifice of the poor, to feed the pride of a few
‎But we still believe, even when tears fall like rain
‎That one day justice go rise, wash away the pain

‎(Chorus)
‎(Flute melody with backup vocals crying)
‎We cry for change, Nigeria, can you hear our pain?
‎Blood on every corner, dreams washed away by rain
‎Corruption sell our tomorrow, power feed on the weak
‎We need a change, we need it now
‎Tired of the tears, tired of the vow
‎Rise up, my people, let the truth be known
‎Nigeria deserves better than bones and stone
‎How many more graves? How many more tears?
‎How many more years we go live in fear?
‎The system break, the weak dey pay the price
‎While truth dey hide, and lies dey wear nice
‎Too many tears, too many graves...

‎(Verse 3)
‎(Yoruba prayer)
‎Olorun wa oh, gbo adura wa
‎(Our God, hear our prayer)
‎A tired, a don tire
‎Innocent blood dey cry from ground
‎Only You fit save us now
‎A Classroom Because a crime scene.
‎A blackboard lost its teacher.
‎A Desk lost it owner.
‎A mother lost her sleep.
‎A father lost his voice.
‎Somewhere tonight a phone is Ringing,
‎Not because of celebration,
‎Not because of good news
‎We have called the police
‎We have called our Neighbors
‎We have called our pastor and imams
‎The only Number where remain.
‎Na the People where we elect.
‎Unknown gunmen and  Bandit has been terrorizing our country for a long time let our leaders rise for the the people that votes them...

‎(Chorus)
‎(Flute fades with soft crying sounds)
‎We cry for change, Nigeria, can you hear our pain?
‎Blood on every corner, dreams washed away by rain
‎Corruption sell our tomorrow, power feed on the weak
‎We need a change, we need it now
‎Tired of the tears, tired of the vow
‎Rise up, my people, let the truth be known
‎Nigeria deserves better than bones and stone
‎How many more graves? How many more tears?
‎How many more years we go live in fear?
‎The system break, the weak dey pay the price
‎While truth dey hide, and lies dey wear nice
‎Too many tears, too many graves...

‎All Thanks to my Lovely Parents
‎Mr Esse Cletus and
‎Mrs Rita Esse
‎And to My Mentor Gospel Udo A.KA (Emperor)

‎(Talking drum fades)
‎Abeg oh... answer us

‎(Flute fades out with soft crying sounds)
‎(Bow! Bow!)
‎X-TO VIBES Drop it (Grrr!)

More songs by 🍒X-TO Listen to songs created by others
FROBITS