GreatSunjongs...
July
Another
chapter...
Na
Jehovah
write
my
story...
Let's
go!
thirty-nine,
the
sun
still
dey
shine,
Heaven
smile
as
dem
call
From
Ikom
soil
to
a
bigger
dream,
God
dey
carry
me
through
every
season.
Dem
think
say
I
go
fall,
I
still
dey
Grace
and
mercy
dey
hold
my
but
I
never
My
tomorrow
brighter
than
dem
think.
Mama
teach
me
wisdom
and
trade,
Papa
plant
education
wey
never
fade.
Every
scar
become
testimony,
Now
my
life
dey
sing
God's
If
you
see
me
No
be
say
the
road
no
Na
Jehovah
hold
me,
Na
Him
carry
me
this
far.
I
celebrate...
Jehovah
don
do
am
again!
I
celebrate...
Higher levels, higher grace!
From glory unto glory,
Every
I
I
I
celebrate!
seed
wey
I
plant
with
faith,
The
best
of
my
life
No
weapon
formed
against
Go
prosper
forever.
Na
my
daily
cover.
Blessed
to
bless
my
generation,
Walking
boldly
in
my
destination.
Every
mountain
As
I
lift
my
voice
and
say...
I
celebrate...
Today na my birthday!
I
celebrate...
God don wipe my tears away!
Every blessing overflow,
Everywhere I waka favour go.
Lift your voice make the whole world know...
GreatSunjongs...
I
I
celebrate!
Jehovah don do am again!
From
Ikom
to
Nigeria,
From
Nigeria
to
the
nations.
Osonabiji...
Keep
The
journey
just
begin!
Happy
Birthday
Grace
upon
grace...
Favour
upon
favour...
Long
Good
health...
Kingdom
purpose...
Abundance...
I
celebrate!