Ga ga ga ga ga ga ga ga
Their jealousy no concern me
I dey shine like the morning sun
E done do for you, you too dey overdo
But me I dey stand firm in my power
As dem plan for me e no happen
Body dey pepper thrm omo see gobe
Dem forget sey I spiritually loaded
My spirit don scatter their plot sotey
Dem call us juju pepple, shey you dey see me
They come whisper-whisper, I no dey hear word
Dem think they big but na small small
I don rise above all of their wahala
They come plot, plot, plot every day-day
I just pray and laugh at their madness
My spirit dey strong, dey protected
No amount of hate go touch my anointing
I see their moves before they even happen
I got angels working while I sleeping
My blessing too much, it don overflow
So their envy no get space inside me
Na my happiness I dey fine, ooo
I no owe anybody explanation
Yeee eeeh, spiritually loaded
Spiritual loaded, ehn
No dulling, I dey rise