Chukwu oma oh! (Good God oh!)
Omemma!
Hallelujah! No time wasted
From the morning when I wake up
To the night when I lay down
Your blessings dey follow me
Your mercy e no get bound
Wetin I do to deserve am?
Your love e too much oh
You be the one wey dey hold me
When the road e rough oh
Omemma, omemma (Good God, good God)
You too good for me oh
Omemma, omemma
Forever I go praise your name
Omemma, omemma
You dey do me well oh
Omemma, omemma
Chukwu oma! (Good God!)
Even when the storm dey blow
You be my shelter, my peace
You no dey leave your pikin
Your faithfulness no dey cease
Mo gbe! (I lift You high!)
You be the reason I dey stand
With every breath wey I breathe
I go worship You my God
Jesus onye eze
Don't forget my
1 billion dollars abeg
You know the matter baba pick our call abeg
Omemma, omemma
You too good for me oh
Omemma, omemma
Forever I go praise your name
Omemma, omemma
You dey do me well oh
Omemma, omemma
Chukwu oma!
Glory! Hallelujah!
Omemma!
Thank you Jesus!
Jesus onye eze