(strings instruments intro)
Chukwu m oh!
My matter na God own
My matter no be your own
My matter pass your power
I jump your evil plans pass
(Percussion and sax short interlude)
Dem dey whisper for corner, plot for my back
Sweet mouth for front but poison dey for back
Dem dey lie on my name, twist everything I do
But I no dey shake, my God dey see true
Secret meeting, dem wan bring me down
But the Most High dey wear my crown
I mind my business, I dey my lane, I dey my dey, I run my day!
God go fight my fight, e go clear my name
(Chinese guitar and Hawaii interlude)
I no trust man, hallelujah!
My trust dey for Baba God
Praise God!
Dem fit mock me today
But my God go lift me high
Glory!
I mind my business, keep my focus straight
Chukwu m!
God go vindicate, just wait
Dem smile for your face, plan your downfall( evil people)
Two face people, dem no real at all
But I dey stand strong, my foundation na rock
Thank you Jesus!
Dem fit talk their talk, I no dey shocked
Wetin concern me with their evil plan?
My destiny dey for the Master's hand
I go pray my prayer, do my own thing
Amen!
God go silence dem, make my victory ring
( Sax Interlude)
I no trust man, hallelujah!
My trust dey for Baba God
Praise God!
Dem fit mock me today
But my God go lift me high
Glory!
I mind my business, keep my focus straight
Chukwu m!
God go vindicate, just wait
(Short interlude)
My matter na God own oh
I dey my dey! I run my race and God give the grace
Hallelujah!
E go finish am well
My name is Sam Fortune!
Ask anyone who knows me, am not a busy body! I mind my business
(Instruments till fades)