JayJayMax man from planet Mars
I bring the message, yeah
Eh listen now, I come with knowledge
Your mind dey control everything wey you do
If you no know yourself, na people go control you
Shey you understand me?
Your handset dey follow your mind
Your TV set, your radio, your fan too
All these things na your mind dey manage
But if you no sabi, you dey sleep on yourself
Wake up now, know yourself proper
Because as a man dey think so e be
Your mind na power, no joke at all
Mind control everything (everything!)
Mind control everything (ehen!)
If you think it, you go do it (you go do it!)
Your mind na the key (the key!)
Mind control everything (e choke!)
Know yourself now (now, now, now)
JayJayMax telling you so (so, so, so)
Your mind control everything
Power dey inside your head
If you no know who you be, confusion go catch you
But when you know yourself, e no fit touch you
People go respect your vibe
Your mind control your steps
Your mind control your wins
Your mind control your losses too
So manage am well-well
Don't let anybody touch your mind
Don't give your power away
This one na the real ginger
JayJayMax come bring this message
Because I love you all
Mind control everything (everything!)
Mind control everything (ehen!)
If you think it, you go do it (you go do it!)
Your mind na the key (the key!)
Mind control everything (no dulling!)
Know yourself now (now, now, now)
JayJayMax telling you so (so, so, so)
Your mind control everything
JayMax 100% nice Entertainment
See you soon in show
I love you all, oya!