Frobits
🎵 A song made on Frobits

Money Na Correct Paddi

0:000:00
Download
Make your own song
Lyrics

[male vocals] Money

wahala

Money

is

good,

money

na

correct

paddi,

if

you

get

am ,

your

mind

go

gallant

wella,

na

so

everybody

go

be

your

paddi,

babes

go

dey

hustle

you

everywhere.

You

go

dey

chill

inside

beta

Bentley

and

limo,

umu

asa

go

dey

plenty,

bottle

of

drinks

go

dey

pop

and

everybody

go

jolly

dey

hala

your

name

Life

wey

no

see

money,

don

suffer

tire,

life

wey

sapa

don

dry

go

cry

tire,

money

na

spiderman,

na

so

you

be

saviour

to

plenty

people.

When

money

dey

your

hand ,

no

buga,

no

fine

wahala

put

for

your

head.

Use

your

head,

invest

wella,

Make

tommorow

beta.

support

madam,

invest

onto

children

life.

Money

dey

cure

poverty,

money

dey

open

brain,

you

go

sabi

things

wella,

business

opportunities

go

dey

fine

you,

politicians

go

dey

find

you,

dey

beg

you

for

support.

Every

church

service

na

you

go

dey

front

seat,

dem

go

make

you

knight

and

patron,

wey

sabi

god

wella.

Community

go

give

you

chieftaincy

title,

plenty

people

go

dey

hail

you ,

dem

go

dey

celebrate

you,

Na

so

life

be

my

people.

Anyday

wey

money

finish,

everybody

go

fly

away

like

bird,

na

only

you

go

suffer,

na

only

you

go

see

wiii...

Hunger

go

wire

you

like

thief

wey

dem

catch

for

area,

sapa

go

run

you

street,

all

the

people

wey

dey

hail

you ,

go

dey

laugh

you.

When

money

dey

your

hand ,

no

buga,

no

fine

wahala

put

for

your

head.

Use

your

head,

invest

wella,

Make

tommorow

beta.

support

madam,

invest

onto

children

life.

Money

is

good,

money

na

correct

paddi,

if

you

get

am ,

your

mind

go

gallant

wella,

na

so

everybody

go

be

your

paddi,

babes

go

dey

hustle

you

everywhere.

Community

go

give

you

chieftaincy

titles,

plenty

people

go

dey

hail

you ,

dem

go

dey

celebrate

you,

Na

so

life

be

my

people.

Anyday

wey

money

finish,

everybody

go

fly

away

like

bird,

na

only

you

go

suffer,

na

only

go

see

wiii...

When

money

dey

your

hand ,

no

buga,

no

fine

wahala

put

for

your

head.

Use

your

head,

invest

wella,

Make

tommorow

beta.

support

madam,

invest

onto

children

life.

Money

is

good,

money

na

correct

paddi,

if

you

get

am ,

your

mind

go

gallant

wella,

na

so

everybody

go

be

paddi,

babes

go

dey

hustle

you

everywhere.

When

money

dey

your

hand ,

no

buga,

no

fine

wahala

put

for

your

head.

Use

your

head,

invest

wella,

Make

tommorow

beta.

support

your

wife

and

children,

money

sabi

fly

like

birds.

Money

na

king

for

community,

money

na

knight

and

patron

for

church,

money

na

Alaye

for

street,

money

na

chairman

for

market,

money

na

area

fada

for

area

boys,

money

na

life,

e

dey

sweet

if

you

get

am

plenti,

life

na

jolliment

if

plenti

money

dey

house,

i

swear,

everydey

go

resemble

owambe

parti.

When

money

dey

your

hand ,

no

buga,

no

fine

wahala

put

for

your

head.

Use

your

head,

invest

wella,

Make

tommorow

beta.

support

madam,

invest

onto

children

life.

More songs by Udehani Listen to songs created by others
FROBITS