Barr Barakat Odunuga Bakare
Barakat dey scatter every case
You see this lawyer, e no dey play
Sharp sharp, she dey win the day
Odunuga Bakare, omo to bad gan
Every judge dey hail am
No cap, she be the baddest
Victory follow her like shadow
Barakat! Barakat!
The champion don arrive oh
Barakat! Barakat!
You don win am, e don do!
Barr Bakare, you too much
Victory na your second name
Barakat Odunuga
We dey celebrate your reign!
See this one wey sabi law
From Lagos to Abuja, dem dey fear
Barakat, you no send anybody
Case close, victory sure
Odunuga, the brain too sharp
Bakare, the mouth too sweet
You argue tire opponent
Justice dey follow you complete
Barakat! Barakat!
The champion don arrive oh
Barakat! Barakat!
You don win am, e don do! Courtesy Kuku Rasheed
Barr Bakare, you too much
Victory na your second name
Barakat Odunuga
We dey celebrate your reign!
Barr Barakat Odunuga Bakare
Mo gbe! The baddest lawyer
Victory! Eku victory!
Wahala!