Dem Go Run, alayan funny yaaa, sometimes the road dey confuse
But we go find am, we go find am
I am searching for my direction, no be lie
Everybody dey talk, but I know my time go come but
Hhhmm, the journey rough, but I no go give up oooo never!!!
3y3 mere, I go hustle till I fill my cup,
Sometimes I lost my way, like trotro for wrong route
But inside my heart, the fire still dey burn out
Yoooo my guy when you believe say you fit make am
No matter how the road bend, you go shake am
I dey find my direction, my own GPS can never show me, but I will be okay
Saka De Ycee, the light dey come, I see am for horizon
My own path, my own time, my own rising
They told me to go left, to go right
But only God and me know wetin dey right
Herh! I have suffered a lot ask Kofisco in Abbosey Okai, kwame Ahuro will tell, big 47 and W O , nobody can show me Foko Foko koko eeeee
But every step is a lesson, e no be empty
From Kwahu offtown kumerica,Techiman to Accra, I dey find my ground
The compass for my heart, that be the only sound
Saa? You think say I go lose?
Hhhmmm, watch me, I go choose my own cruise
I dey find my direction, my own way
No GPS can show me, but I will be okay
Dabro, the light dey come, I see am for horizon
My own path, my own time, my own rising
Eiii! Direction found, Alayan funny yaaa !
My own way, everything will be fine oooo! Dem Go Run . Alayan funny Yaaaaaa!! Ycee to the world.