Yo! Dzt Dan Zakir on the beat oh!
Eid Mubarak to the squad!
Dan Zakir e don land again
With the drip and the sauce my friend
Eid Mubarak to me and my crew
Allah don bless us through and through
From the mosque to the party ground
We dey spray the blessings all around
New clothes, fresh fade, we sharp oh
Blessings dey overflow, no cap oh
Eid Mubarak, Dan Zakir!
We dey celebrate, the vibe dey clear!
Eid Mubarak to all my guys! Abu Mang the senior okada ndokoti to yassa and river boy the senior okada akwa to katous and jani chindi the senior okada rail to bonandalle dzt na me today na big day we celebrate from bonaberi to grand mall and Santa Lucia and chop the yahmoh and saker bulangeri we no go tired see how abu Mang the the spray money for grand mall na dzt the tough am see how Jani too the spray money for saker come see how river boy the dance the spray for Santa Lucia he said money na water Dem dey with dzt am so proud of them come and see me for chop the yahmoh and saker bulangeri and grand mall and Santa Lucia how i the spray money salebrating with my guys for Douala Eid Mubarak tangana and mambilla people where una dzt dey for you Osama Sasa and Jani and Ibrahim mang jiah and ibb Boss man kb yara together with s boy yara and nuhu yara with Ne-Yo bro Hudu bro Abbas baba alhaji engine boy wasihu young reekado and my gee mangareba and slow tee dollar idiris eazy and Yusuf tekno ahmadu simple hasimu young money huzairu g boy situ joe boy damu the senior machine tree work happy sallah to you guys all i thank Allah for my mother and my father for everything the have done it to me may Allah bless them and give them aljanatul protect them from fire of ja ana ma amiin alhamdulillahi bro olamide were you dey and jadon and phyno tj show and aminu Sabinus and naziru happy Eid Mubarak tangana the shine small small gembu sardauna we go shine together na dzt the on the beat i love you all alhamdulillahi
Allah don answer all our cries! (e choke!)
Dan Zakir, Dan Zakir! (omo!)
Blessings upon blessings we dey cheer!
Fasting don finish, we don make am
Ramadan blessings, see as e jam
Dan Zakir and the mandem strong
Allah's mercy carry us along
From sunrise prayers to the feast time
We dey thank God for the good life
Jollof rice, suya chicken and champagne on the side
Eid celebration, we dey ride! (wahala!)
Eid Mubarak, Dan Zakir!
We dey celebrate, the vibe dey clear!
Eid Mubarak to all my guys!
Allah don answer all our cries! (Alhamdulillah!)May Almighty Allah accept our ibada amiin
Dan Zakir, Dan Zakir! (mo gbe!)
Blessings upon blessings we dey cheer!
Dan Zakir and the squad!
Eid Mubarak oh! Barka da Sallah!
Allah's blessings dey reign!e choke