Anita, na you
My heart dey beat for you
Kushe
Rhyme Nike na the name yaa
From di first day wey I see you oh
My heart e don tie for you
No be small thing wey I feel inside
Anita, you be my sunshine
Every morning wey I wake
Na your face I wan see
Padi dem dey ask me say
Wetin you do me wey I dey smile like this
Anita, my love for you e go last forever
No be today today, e dey go on and on
Anita, even when di rain go fall
My heart go still dey beat your name
Forever and ever, Anita
You be my only one
Some people dem go come and go
But you and me, we solid like rock
I don see many girls for this world
But none of them fit do me like you
Your smile e dey make my day complete
Your touch e dey make me feel alive
Anita oh, I no fit lie
You don capture my soul
Anita, my love for you e go last forever
No be today today, e dey go on and on
Anita, even when di rain go fall
My heart go still dey beat your name
Forever and ever, Anita
You be my only one
Anita
Forever
Na you be my queen