Tega Glory Bright oh, abeg now
Make you listen small
Tega my baby, see as you dey form
You dey do like say you no send me
But shey you know say reasonable man dey scarce for this Abraka?
I no dey play oh, e choke!
Omo, abeg make you humble
Tega humble, humble, humble oh
Tega humble, humble, for me nah
I dey beg you with my full chest
Wahala!
Look at me Williams your big baby oh, I dey loyal pass dog
I no dey do nonsense or cheat on you
Your matter dey my head 24/7
But you dey form like say I no try
Make you open your eyes see wetin dey ground
Good man na treasure oh
Tega humble, humble, humble oh listen to your mother Hellen Ololuma
Reasonable men no dey plenty for street the will fuck you free
Tega humble, humble, for me nah
I dey beg you with my full chest
E don do!
Tega my love, abeg now
Make we no dey do this thing
Humble for me, mo gbe!