[male vocals] To
Hustle
To
Hustle
To
chop
no
easi,
eni
angle
wey
you
see
am,
e
no
easy,
eni
way
wey
you
follow
am
e
no
soft.
To
sell
galla
for
traffic,
you
go
run
marathon
relay
tire,
sun
go
nak
you
wetin
no
nice.
If
you
com
get
work,
na
so
so
stress
go
tie
you
wrapper.
Dis
kind
tin
don
tire
everybodi,
nobodi
won
lap
enibodi,
nobodi
won
subcribe
to
your
progress,
de
wan
wey
gree
follow
you
wan
monitor
your
progress.
Dis
kind
tin
don
me
self.
To
chop
no
soft
for
pikin
wey
no
get
parent,
to
flex
no
wet
for
guy
man
wey
no
get
helper.
Life
go
resemble
horror
movie
for
your
eyes,
nobodi
go
send
your
steeze.
You
go
resemble
zoobie
for
street.
Dis
kind
tin
don
tire
everybodi,
nobodi
won
lap
enibodi,
nobodi
won
subcribe
to
your
progress,
de
wan
wey
gree
follow
you
wan
monitor
your
progress.
Dis
kind
tin
don
me
self.
Baba
God
create
man
but
man
create
class,
dis
clas
s
com
cause
pressure
for
man
pikin.
If
you
no
get
money,
nobodi
sabi
your
papa,
fineboy
wey
shishi
no
gum
na
trench,
fine
girl
wey
no
get
class
na
gutta.
Life
no
easy
for
poor
man
pikin,
street
no
shine
for
guy
man
wey
dey
hustle
from
dawn
to
dusk.
Man
go
dig
soakaway
for
peanut,
com
push
wheelbarrow
just
to
buy
bread
and
akara
chop.
Guyman
wey
tiff
chicken
go
collect
twenty
years
imprisonment,
while
politician
wey
kollobi
billion
go
collect
plea
bargain
of
two
months
executive
house
arrest.
Life
no
balance,
na
class
crash
dis
life.
Dis
kind
tin
don
tire
everybodi,
nobodi
won
lap
enibodi,
nobodi
won
subcribe
to
your
progress,
de
wan
wey
gree
follow
you
wan
monitor
your
progress.
Dis
kind
tin
don
me
self.
To
chop
no
easi,
to
tiff
na
him
hard
pass,
to
rob
na
him
tough
pass,
to
carry
barebodi
hustle
for
street,
no
be
for
pesin
wey
get
chicken
mind.
I
swear,
dis
life ,
nobodi
yarn
us
sey
na
for
de
thugs.
Dem
talk
sey
education
is
de
key,
but
nobodi
see
key
kollect
afta
school,
guys
go
suffa
learn
work
finish,
to
see
work
na
wahala.
Na
thugs
full
street,
everybodi
wan
kollect
from
everybodi.
Who
fall
dem
go
match
kpai,
who
stand
na
ruggedity
plus.
Many
boys
don
fall,
many
don
kpai,
many
don
sign
overboard.
Na
politicians
and
their
children
dey
jolly
de
commonwet
Dis
kind
tin
don
tire
everybodi,
nobodi
won
lap
enibodi,
nobodi
won
subcribe
to
your
progress,
de
wan
wey
gree
follow
you
wan
monitor
your
progress.
Dis
kind
tin
don
me
self.
Oga
boys
don
plenti
pass
ministry
workers,
responsible
boys
don
suffa
tire.
Tins
no
dey
add
up,
nobodi
get
direction,
every
Tonye
and
Tamuna
don
become
chief
priest
and
Ezenwanyi.
All
na
still
de
hustle
palava.
Mugu
fall
guy
man
chop,
small
pikin
dem
don
becom
yahoo
boys.
Girls
dey
hustle
for
street
like
El
capons.
Tins
and
tins
dey
sup.
Parents
don
turn
deaf
and
dumb
becos
pikin
dem
don
turn
breadwinnas.
Small
tin
boys
don
slap
you
kollect
your
phone,
befor
you
look
boys
lap
wit
stainless
kollect
you
wella,
dem
go
turn
your
shop
to
bukka
eni
dey,
enitime
wey
sappa
owe
dem
Dis
kind
tin
don
tire
everybodi,
nobodi
won
lap
enibodi,
nobodi
won
subcribe
to
your
progress,
de
wan
wey
gree
follow
you
wan
monitor
your
progress.
Dis
kind
tin
don
me
self.
To
chop
no
easi,
eni
angle
wey
you
see
am,
e
no
easy,
eni
way
wey
you
follow
am
e
no
soft.
To
sell
galla
for
traffic,
you
go
run
marathon
relay
tire,
sun
go
nak
you
wetin
no
nice.
If
you
com
get
work,
na
so
so
stress
go
tie
you
wrapper.
Dis
kind
tin
don
tire
everybodi,
nobodi
won
lap
enibodi,
nobodi
won
subcribe
to
your
progress,
de
wan
wey
gree
follow
you
wan
monitor
your
progress.
Dis
kind
tin
don
me
self.
To
chop
no
soft
for
pikin
wey
no
get
parent,
to
flex
no
wet
for
guy
man
wey
no
get
helper.
Life
go
resemble
horror
movie
for
your
eyes,
nobodi
go
send
your
steeze.
You
go
resemble
zoobie
for
street