[male vocals] Bobai
Fidelis
IntroIf
to
say
no
be
Jesus,
Just
tell
me
where
we
for
dey?
The
devil
self
know
say,
Jesus
na
Oga
patapata!
Oya,
make
una
listen!
Chorus
I
sleep
and
wake
up,
na
You!
I
dey
hungry,
I
see
food
to
eat,
na
You!
I
sick,
and
I
get
heal,
na
You!
I
travel
by
road,
by
rail,
by
air
and
by
water,
I
return
in
Your
mercy,
na
You!
Hook
Na
You
ooo
ooh... (
Na
You!) ×2
Na
You
my
Oga
over
do,
Sarki
Salama... (
Na
You!) ×2
Na
You
ooo
ooh... (
Na
You!) ×2
Na
You
my
Oga
over
do,
Sarki
Salama... (
Na
You!) ×2
Verse 1
When
my
enemies
gather,
You
fight
my
battle,
When
darkness
come,
You
shine
Your
light.
You
bless
my
hustle,
You
open
my
way,
Every
day
I
dey
smile
because
na
You.
Repeat
Chorus
I
sleep
and
wake
up,
na
You!
I
dey
hungry,
I
see
food
to
eat,
na
You!
I
sick,
and
I
get
heal,
na
You!
I
travel
by
road,
by
rail,
by
air
and
by
water,
I
return
in
Your
mercy,
na
You!
Verse 2
You
give
me
good
health
and
peace
of
mind,
You
protect
my
family
day
and
night.
You
carry
me
higher,
You
no
let
me
fall,
My
joy
no
get
ending
because
na
You.
I
sleep
and
wake
up,
na
You!
I
dey
hungry,
I
see
food
to
eat,
na
You!
I
sick,
and
I
get
heal,
na
You!
I
travel
by
road,
by
rail,
by
air
and
by
water,
I
return
in
Your
mercy,
na
You!
You
answer
my
prayer,
You
wipe
my
tears,
You
turn
my
shame
to
everlasting
joy.
You
give
me
victory,
You
never
fail,
Forever
and
ever
I
go
praise
Your
name.
I
sleep
and
wake
up,
na
You!
I
dey
hungry,
I
see
food
to
eat,
na
You!
I
sick,
and
I
get
heal,
na
You!
I
travel
by
road,
by
rail,
by
air
and
by
water,
I
return
in
Your
mercy,
na
You!
Na
You
oooo...
na
You
Baba.
Na
You
my
Saviour,
I
testify
and
say,
Na
You...
na
You...
na
You!
Jesus,
na
You
be
my
everything!
Halleluyah!
Amen!