From your love Iyanda!
Aduke Victoria
Abeg make you hear me out
Just one time
Aduke Victoria, wetin I go do?
Make you no comot for my life oh
I know say I don dey mess up
But baby girl I dey learn oh
Every night wey you no dey my side
E dey pain me for my chest
Aduke Victoria, my heart dey call your name
No weapon fit replace you
Aduke Victoria, please don't go
Without you broda man go lost
Aduke Victoria, I dey beg
Make we try am one more time
I go change, I promise you
No more wahala, I swear
Aduke Victoria, stay with me
Aduke Victoria, have mercy
I fit kneel down for the street sef
Make everybody see say
I no fit breathe without you
You be my oxygen, my life
Aduke Victoria, please don't go
Without you broda man go lost
Aduke Victoria, I dey beg
Make we try am one more time
I go change, I promise you
No more wahala, I swear
Aduke Victoria, stay with me
You be the one wey I need oh
Aduke Victoria
Mo fe re oh
Please baby, stay
I no fit let you go