Omo see as e dey be
Ah-ah
I go ride for you oh
Precious
From Lekki to Ibadan
I go follow you go anywhere
No be say I dey form oh
But your love don scatter my head
Wetin you do me I no fit explain
My heart dey beat like talking drum
When you call my name
E choke!
I go ride for you
I go ride for you
Anywhere you dey
I go dey there too
I go ride for you
I go ride for you
My baby no wahala
I go ride for you
We were just kissing when we fall in love but still no regret because your love got my whole of me that's why I believe you, you stole my heart for real
You be my soft life
My ginger when e rough
No competition sef
You don win my heart finish
Shey you dey whine me?
Because I fit no sleep at night
Dey think about you
Mo gbe!
I go ride for you
I go ride for you
Anywhere you dey
I go dey there too
I go ride for you
I go ride for you
My baby no wahala
I go ride for you
For you oh
I go ride for you
Ah-ah