*pre chorus*
Baba see all the good things you do for me .
Answer- ah yea ,ah yea, ah yea, ah
E dae blow my mind
Baba see all the good things you do for me .
Ah yea, ah yea, ah yea, ah
E dae scatter my brain
*Chorus* X2
*Call* ~ Cuz your goodness and mercy dae follow follow X2
Answer ~ E dey follow follow , E dey follow follow , All the days of my life.
*Verse 1*
Way ar dae count all me blessings one by one..
Ngewo
Na u dae du d du d du X 2
Cuz you make d little things I do be like say Na biggie biggie things eyo oh oh oh nana.
Call ~ When wan baga man den won come try….
Answer ~ Baba God lift me high
*Call* ~ E word na me life nor get no lie lie
*Answer* ~ make the devil nor mass me line .
*pre Chorus*
*chorus*
Verse 2
Every morning when ar wake ar see your favor…
Oh Kanu
Na u dae du d du d du X2
When ar bin dae struggle and ar nor see road…
Oh Kanu
Na u dae show me way way way X2
Cuz you turn me sorrow into joy and dancing,
You make me enemies dem wonder waiting dae happen,
Oh oh oh nana…
Call ~ When dem say ar go fall, wetin happen?
Answer ~ Baba God make ar stand!
Call ~ When dem dig pit for me na wetin happen?
Answer ~ Baba God hold me hand!
Call ~ Any battle wey dem bring come me side…
Answer ~ Na Jehovah win am all!
Oh oh oh nana…
Your grace nor dae finish,
Your mercy nor dae tire,
Na you dae make me shine,
Baba receive all the glory!
Pre-Chorus
Chorus