(Oya! Respect to the leader!)
Elder Leke, Baba rere!
No dulling at all, on God!
Many bosses dey make person run, oh
But our boss, na him bring the sun
No shaking, no shouting, no wahala for here
Elder Leke Abejide, you be leader with beta heart
Every morning you greet us with smile
You dey treat everybody like family, no bias!
Elder Leke Abejide, oga dada!
Leader wey get gold heart, no rival!
We dey raise voice, we dey sing your praise
Long life, beta health all your days!
Elder Leke, Baba o, e choke!
You carry respect, you give us wing to fly, opportunity to grow
Under your shadow, nobody dey cry
No be by force, na by love you dey lead
Every single day, you dey sow beta seed and it is gradually growing
Baba rere, we dey bless your name today, eh!
Elder Leke Abejide, oga dada!
Leader wey get gold heart, no rival!
We dey raise voice, we dey sing your praise
Shout out to MD, GGM ACCOUNTANT, BABAKULIS, HONOURABLE TUNDE, MR SUNDAY, MD DAYO, DAVID, GABRIEL, ALHAJI, MR D PORTHACOURT, TASIU, the only mama of Abyem-Diva (Grace)
Oya, salute!
Elder Leke Abejide, Baba rere!
On God, we respect you!
No wahala at all!
ISSAH KABIR YOMI WRITE THIS