Frobits
🎵 A song made on Frobits

Healing After You

Lostsoul · 🇳🇬 Nigeria
0:000:00
Download Remix
Make your own song
Continues securely on the web
Lyrics

[male vocals] Lostsoul

records

Dem

warn

me

before

but

I

no

listen

I

remember

when

I

tell

you

say

All

I

need

is

just

to

be

with

you

Na

only

you

fit

make

me

craze

Dem

say

love

turn

me

to

mumu

But

for

you

I

wan

be

your

maga

I

give

you

my

time,

I

give

you

my

lige

See

mumu,

I

was

blinded

by

the

way

you

smile

I

regret

those

words

of

love

I

said

to

you

If

na

money

I

for

chase

instead

of

you

I

for

don

be

Jagaban,

Baba

Seyi

But

I

carry

my

heart

put

for

your

matter

Yeah,

I

regret

those

words

of

love

I

said

to

you

If

na

money

I

for

chase

instead

of

you

I

for

don

be

Jagaban,

Baba

Seyi

But

I

carry

my

heart

put

for

your

matter

This

one

no

be

regrets

song,

na

song

of

hope

To

all

the

broken

hearts

wey

dey

find

the

hope

Hearts

go

heal,

believe

me

when

I

say

Money

go

come,

blessings

go

dey

flow

your

way

Children

go

come,

you

go

find

your

peace

again

And

you

go

dey

okay,

no

shaking,

no

more

pain (

You

go

Dey

alright)

Forget

the

past,

no

dey

look

back

now

Even

if

you

cry,

you

go

smile

somehow

Life

is

a

journey,

we

take

am

one

step

at

a

time

Na

my

story,

na

your

story,

and

we

go

surely

shine

I

regret

those

words

of

love

I

said

to

you

If

na

money

I

for

chase

instead

of

you

I

for

don

be

Jagaban,

Baba

Seyi

But

I

carry

my

heart

put

for

your

matter

Yeah,

I

regret

those

words

of

love

I

said

to

you

If

na

money

I

for

chase

instead

of

you

I

for

don

be

Jagaban,

Baba

Seyi

But

I

carry

my

heart

put

for

your

matter

Children

go

come,

you

go

find

your

peace

again

And

you

go

dey

okay,

no

shaking,

no

more

pain

More songs by Lostsoul Listen to songs created by others
FROBITS